Lady who fasted for Wizkid months back, tears Runtown up in new IG rant

0

Boss Badi the young lady who made news months back after she went on a 21days fasting for Wikzid, is all over the news again.

This time she came for singer Runtown and his brother over their issues with owner of Eric Manny label.

Read her rant below;

IM READY TO SHAKE TABLES!! ND EVEN BREAK TABLES!! Im very pissed here right now ND if you come here to criticize or judge, thunder and lightning will fire ND strike you!! I for nor talk but I’ve had enough ND since dat dirty mouthed brother of @runtown can av guts to insult mr dilly, then I ll talk. @runtown ,u nd ur broda una two dey craze well. Na people like una nor let make fastrising artist like us see label cos all labels nw blive dat everybody be like you.Animal, shebi u don see money do dread, shebi wen dilly pick u up na ordinary old sch dey ur head, d same useless manner wey make u @runtownleave only @phynofino wen tinz neva b to build penthauz alone, na dat uselez habit still dey ur body. Isn’t @phynofino bigger dan u now? After lots of endurance. Olofoo, na only u go first dey label abi? U wan use ur own kobalize upcoming acts wey still need label.. Even me I’ve been doing music for ten years now, no label I don find find tire, I don’t struggle with all my energy,I borrow loan frm lapo ,do my video ND still trying hard to get any helpful label/investor ND I know I’m not d only one. Na there one idiot see helper lift him career still no know am. I’m speaking on behalf of all fast rising artists who still need help, so now u wan make dose pple think say na so we self go do if dem help, UR PLAN NOR GO WORK! u nor fit understand as u nor know how e dey go, ND dat ur stupid broda self, wetin dat one know Dan to flex for club upandan as him never undstnd meaning of hustle. Nor just lemme vex for here. @runtown come out nd swear if u get common 100k for account before @el_coco_lavender signed you.. U be 😈 EVIL SPIRIT… NA now I know why @officiaiwizkidayo didn’t reply with even just a “thank you’ after the 21 days fast I did for him..dry fast for dat matter(ND heaven bear me witness dat I did that fast as d spirit directed me to)I don’t need anyone to believe me you can just go to hell if you don’t believe.. Na now I knw say him don see everyone as ingrate like @runtown …abeg ooo all labels for naija,@mavinrecords,@fivestarmusicng ,@el_coco_lavender,@323ent ,@dmw_hq @davidoofficial@officiaiwizkidayo@donjazzy .me I need deal oo nd I dey available oo


CLICK TO COMMENT

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.